Journey, is another brand new Hiphop/Rap single released on 5 February 2021 by a Popular Nigerian rapper and songwriter, Bode Blaq, off Bode Blaq’s project tagged, “Journey EP” with seven tracks.
Also, this is definitely a great smash single you don’t want to miss.
So if you’re listening to music, you’re almost certainly in possession of the latest quirky hits.
Listen up below!.
DOWNLOAD
LYRICS
Bode Blaq in the building
Blaqa Blaqa Blaqa
Janta manta
Super striker
Pata alhaja Han
On the journey of been famous
God no shame
Fans go dey hail us
Depression no go hold us
Social media pressure
No go reach make we us give up
Those wey dey look up to us
No go con dey underate us
Say we dey pop before
We no pop again
No go ever be our portion
We no go hustle in vain
Those ones wey no get direction
Dem no go block our way
Drugs and all other distractions no go lead us astray
On this journey of been famous
Bad roads no go kill us
As we dey travel for shows
Promoter no go rip us
Dj go dey plays
OAPs go dey hail us
Na those ones wey too like money
Radio station go lay off
On this journey of been famous
SARS no go kills us
They go soon stop to dey ask who we be when they see us
Those wey no Dey under rate us
Go later pay to see us
Them go stand outside eko hotel
Cuz the inside is filled up
On this journey of been famous
Girls no go rape us
We gon be so blown
Even olosho no go dey bill us
Sugar mommies go chase
Their girls friends sef dey chase us
Make God give us the strength
To say no to every temptation
On this journey of been famous
God no shame us o
God no shame us o
On this journey of been famous
God no shame us o
On this journey of been famous
God no shame us o
God no shame us o
On this journey of been famous
God no shame us o
On the journey of been famous
Media no dey defame
All dem blogger blogger no go see something nail us
With the blood of Jesus
Billing no go kill us
All our village people no go sabi road to lagos
On this journey of been famous
Helpers go locate us
People wey Dey use people no go see the need to use us
Investors go dey find us
Endorsements deals go pile up
Anywhere we they call greatness na we dem go dey mention
Say we dey pop before we no pop again
No go ever be our portion we no go hustle in vain
Those ones wey no get direction no go block our way
Drugs and all other distractions no go lead us astray
On this journey of been famous
God no shame us o
God no shame us o
On this journey of been famous
God no shame us o
On this journey of been famous
God no shame us o
God no shame us o
On this journey of been famous
God no shame us o
On this journey of been famous
God no shame us o
God no shame us o
On this journey of been famous
God no shame us o
On this journey of been famous
God no shame us o
God no shame us o
On this journey of been famous
God no shame us o
On this journey of been famous
God no shame us o
God no shame us o
On this journey of been famous
God no shame us o
Bodeblaq in the building
Blaqa Blaqa Blaqa
Janta manta
Super stricker
Counter attacker
Rasta masta
Karakata
Pata alhaja
Vulcanizer
Continental faworaja