“No Other” Is another hot and interesting afrobeat single released on 26 October 2022 by a talented nigerian singer and songwriter signed under Dangbana Republik, Bella Shmurda featuring Victony.
Also, this wonderful and heartwarming afrosound tune tagged “No Other” Serves as track 12 on Bella Shmurda’s newest debut album project which is titled “Hypertension”.
Also, that is simply a wonderful smashing single you don’t need to miss.
So if you’re taking note of music, you`re nearly surely in ownership of the amazing quirky hits.
Listen up below!.
DOWNLOAD MP3
LYRICS
I only want you, no other, no other girl, say no other
No other girl, just my mother, ayayaya
I only want you, no other, no other girl, say no other
No other girl, just my mother, just my mother
Oya ripim pom pom, ripim pom pom baby
Oya odi dan dan, odi dan dan baby
Oya rapa npan pa, you can fit to rapa npan pa
Oya ripim pom pom, ripim pom pom baby
Oya odi dan dan, odi dan dan baby
Oya rapa npan pa, you can fit to rapa npan pa
Wetin you want? Shey na silver or gold
You never see millions unfold
I no be small boy, I no be watagiri
I no dey wear slippers Dunlop
Even Mia Khalifa I unfollow
If I look another one Apollo
Abeg make you release am
Mama yo oo mama yo oo
Likkle tsunami, forget about mummy
I can be your daddy and I can be your nanny
Likkle tsunami, forget about mummy
I can be your daddy and I can be your nanny
I only want you, no other, no other girl, say no other
No other girl, just my mother, ayayaya
I only want you, no other, no other girl, say no other
No other girl, just my mother, just my mother
Shebi na the love I dey see for your eyes
I dey look, I dey smile, e dey make me dey like to dey dey your side
I want to dey your side