Family is a brand new music mp3 song by a Sensational Nigerian singer, and Mavin Records’ latest signee, Bayanni and this amazing audio and lyrics is available for download.
On top of that, this incredible song is coming from “Bayanni EP,” his newly released album.
Correspondingly, this extraordinary song is one that you can’t afford to miss for anything.
In a nutshell, there is a good probability that if you listen to music, you are only familiar with the newest, most exciting hits.
Listen up below!.
DOWNLOAD
LYRICS
Intro
Oluwa fe ko mo daju pe
Ninu irin ajo si ibi giga
Awon ota le gbogun tio
Shugbon iwo maberu
Kosi nkan tio shey omo mi
Verse 1
Steady hustle i no dey rest o
Me i no get many friends o
Tori pe won o ko mi be o ah
(Oh ah)
Just another boy from the ghetto
I be looking for daily bread o
So fun won mi o gba holiday oh ah yeah
Chorus
So I carry my family for head
If them never chop I must double hustle
Carry my family for head, if I go dey sleep shebi na me don fumble o
Yeh yeh yeh
Post-Chorus
Eminimo mo bo shen se mi
Eminimo mo bo shen se mi o
Eminimo mo bo shen se mi
Eminimo mo bo shen se mi
Eminimo mo bo shen se mi o
Eminimo mo bo shen se mi
Verse 2
So if you see me for the road
No go lose guard am
My mind don go faraway me I no fit shalaye
If you see me enter party no go dey shout am
Gimme two bottles of moet
Make my body balance yeh
Post-Chorus
Eminimo mo bo shen se mi
Eminimo mo bo shen se mi o
Eminimo mo bo shen se mi
Eminimo mo bo shen se mi
Eminimo mo bo shen se mi o
Eminimo mo bo shen se mi
Chorus
So I carry my family for head
If them never chop I must double hustle
Carry my family for head, if I go dey sleep shebi na me don fumble o
Yeh yeh yeh